Favour by Vinchance Lyrics
[Intro: Vinchance]
Its Vinchance
U sabi how e be already
[Chorus: Vinchance]
Once upon a time I got a neighbour
She tell me sey her name na favour (see)

She tell me sey her name na favour

She tell mе sey her name na favour
I dont know what еlse to do
Trynna make this babe my boo
She just look like someone new
As she pack come, that is cool
I dont know what else to do
Trynna make this babe my boo
She just look like someone new
As she pack come, that is cool
[Verse 1: Vinchance]
Can't have enough of her presence she too sweet
I tell ahm directly, she said I got her blushing
I should stop the flattery, the way that I say things
It makes her to wonder for reals, I'm I tripping
I say see the talk you dey talk cus its true B
She said hmmm, you mean it? As we just dey shine teeth
I ask bout her friends, She say Amaka and Gloria
They went out on time to just to meet with their husbands
And what bout your boyfriends, e sure sey u get 5
She said I'm not serious cus that not the real fact
Her past previous ships e don sink and e don crash
For now she dey single
She be loving the way now
[Verse 2: Vinchance]
The next day I wake up from the journey
Favour friends dey outside and the babes just gist
Me I wear shirt and nicker and straight to their mist
Had a convo, I love that plus I love the mix
They no call me to chop indomie, me I joke
Na 3 sachet dem buy and dem take ahm with coke
Its a story indeed, me and Favour dey flow
And she come be my favourite, me and her come dey close
[Outro: Mariobeatz]
Yeah, baby wassup
How e dey be now?
Wassup, you dont wanna come around anymore
You dont wanna come around anymore?
[Voice: Vinchance]

[Voice: Mariobeatz]
Favour
Favour
Favour
(Its Mariobeatz once again)