Song Page - Lyrify.me

Lyrify.me

Pappin by Reynolds TheGentleMan x K. William x T.Styles Lyrics

Genre: rap | Year: 2018

Reynolds The Gentleman:
Me I fly from Ghana
All the way to America
I Dey come search dollar
Eehh Obroni mulla
As I catch Manhattan
I call ma broda
Ma broda from anoda moda
Wey e flow me say make I come en corner

Enɛɛ lɛɛ retro
Chuku chaka metro
On ma way to the ghetto
I for chop lotto

Chorus (4x)
Pappin [pappin] 2x
Pappin inside Manhattan

K. William:
Welcome my broda
Here we no dey talk am “Akwaaba”
Rydee I commot Ibiza that be why my face all dey check like I taya
You dey kai Habiba?
Habiba that hot girl my neighbor
Rydee she come dey Manhattan she say make everybody call am THE DIVA
Enɛɛ lɛɛ Retro
I see say you come plus the metro
This be my ghetto
Make I show you how dey chop the lotto

Repeat Chorus

T.$tyles:
I was born in America
You think you living La Vida Loca
You think it’s cool, look a little bit closer
All my people got a chip up on they shoulder
Government want to tie us to the boulder
Hard life, Don’t say I never told ya
Sell ya soul, for ya face on a poster
They don’t love us, only want the culture

I see y’all call it retro
Well I wrote a couple rhymes on the metro
I was raised in ghetto
Got the numbers, I’m just tryna win the lotto

Repeat Chorus 2x