Oga Police by Papistu Alexis Lyrics
*Na politician thief pass
NEPA cease light
Now see everything fight
Nothing seems right
Let's cut the thing short
You would not believe what
The senate is earning
In a whole month*
(Hey)
INTRO
What's going on for your backyard
Man I hear say police don strike again
Olopa don shoot I hear one shot
Man I hear two, shot three shot
Man down! Three shot! Man down!
CHORUS
Make we wait o make we wait o
Oga Police e no dey shame o
50 naira where the faiba
If you no gimme' i go shoot you taya e
(Taya e)
No go think me dey joke o (joke o)
You sit down for there I no dey throw smoke o (smoke o)
Settle me now make you no choke
Or I iswearugad' you go chop koboko
Aye!
Make we wait o make we wait o
Oga Police e don dey craze o
I no get that kind money wey you dey find o
(Find o)
Officer me na just student walahi o o o o o o o o o o o o o o o o o o o o o o o o o o o o o o o o
*Prah*
CHORUS 2
Because if police no dey dance e o
O we e
Na money be the cause e o
O we e
I say if police no dey dance e o
O we e
Na money be the cause e o
O we e
I say if police no dey dance e o
O we e
Na money be the cause e o
O we e
And if police no dey dance e o
O we e
Na money be the cause e o
O we e
(Hey e e)
VERSE 1
Back when I been dey school
You go see olopa go dey chase you
Them go talk say you get money
You fresh for body you dress well e
So dem go chase you
"Hol' am"
Make e no run anywhere
You see the kind jeans sef wey the guy dey wear
Na so so dem they try to dey catch me when I dey for ground (ground)
Even when I dey try enter town
(Oh o o o o)
CHORUS 1
Make we wait o make we wait o
Oga Police e no dey shame o
50 naira where the faiba
If you no gimme' i go shoot you taya e
(Taya e)
No go think me dey joke o (joke o)
You sit down for there I no dey throw smoke o (smoke o)
Settle me now make you no choke
Or I iwearugad' you go chop koboko
Aye!
Make we wait o make we wait o
Oga Police e don dey craze o
I no get that kind money wey you dey find o
(Find o)
Officer me na just student walahi o o o
Yes yes yes o
Na wetin dey go on for our streets be this..
..Oya make Una hear am
VERSE 2
Na so so robbery dem dey full for ground
And popo's topping all the gist for town
Dem shoot one guy sef for Idumota
Police na your friend I tell you na lie
Dem say bail na free who tell you?
Na lie!
Even if you waka with ID card
Dem still fit shoot you for your head Baba
Nowhere for the streets safe for this Naija
CHORUS 2
Because if police no dey dance e o
O we e
Na money be the cause e o
O we e
I say if police no dey dance e o
O we e
Na money be the cause e o
O we e
I say if police no dey dance e o
O we e
Na money be the cause e o
O we e
And if police no dey dance e o
O we e
Na money be the cause e o
O we e
(Hey)
VERSE 3
Na politician thief pass
NEPA cease light
Now see everything fight
Nothing seems right
Let's cut the thing short
You would not believe what
The senate earning
In a whole month
36million!
Dem drink the crude oil
They blame the G-boys
Now see everything spoil
Just see commotion
If you see corruption
Dem just shoot another guy for my junction
Aye!
CHORUS 1
Make we wait o make we wait o
Oga Police e no dey shame o
50 naira where the faiba
If you no gimme' i go shoot you taya e
(Taya e)
No go think me dey joke o (joke o)
You sit down for there I no dey throw smoke o (smoke o)...
CHORUS 2
Because if police no dey dance e o
O we e
Na money be the cause e o
O we e
I say if police no dey dance e o
O we e
Na money be the cause e o
O we e
I say if police no dey dance e o
O we e
Na money be the cause e o
O we e
And if police no dey dance e o
O we e
Na money be the cause e o
O we e
*Prah*
*Na politician thief pass
NEPA cease light
Now see everything fight
Nothing seems right
Let's cut the thing short
You would not believe what
The senate is earning
In a whole month
36 million*
NEPA cease light
Now see everything fight
Nothing seems right
Let's cut the thing short
You would not believe what
The senate is earning
In a whole month*
(Hey)
INTRO
What's going on for your backyard
Man I hear say police don strike again
Olopa don shoot I hear one shot
Man I hear two, shot three shot
Man down! Three shot! Man down!
CHORUS
Make we wait o make we wait o
Oga Police e no dey shame o
50 naira where the faiba
If you no gimme' i go shoot you taya e
(Taya e)
No go think me dey joke o (joke o)
You sit down for there I no dey throw smoke o (smoke o)
Settle me now make you no choke
Or I iswearugad' you go chop koboko
Aye!
Make we wait o make we wait o
Oga Police e don dey craze o
I no get that kind money wey you dey find o
(Find o)
Officer me na just student walahi o o o o o o o o o o o o o o o o o o o o o o o o o o o o o o o o
*Prah*
CHORUS 2
Because if police no dey dance e o
O we e
Na money be the cause e o
O we e
I say if police no dey dance e o
O we e
Na money be the cause e o
O we e
I say if police no dey dance e o
O we e
Na money be the cause e o
O we e
And if police no dey dance e o
O we e
Na money be the cause e o
O we e
(Hey e e)
VERSE 1
Back when I been dey school
You go see olopa go dey chase you
Them go talk say you get money
You fresh for body you dress well e
So dem go chase you
"Hol' am"
Make e no run anywhere
You see the kind jeans sef wey the guy dey wear
Na so so dem they try to dey catch me when I dey for ground (ground)
Even when I dey try enter town
(Oh o o o o)
CHORUS 1
Make we wait o make we wait o
Oga Police e no dey shame o
50 naira where the faiba
If you no gimme' i go shoot you taya e
(Taya e)
No go think me dey joke o (joke o)
You sit down for there I no dey throw smoke o (smoke o)
Settle me now make you no choke
Or I iwearugad' you go chop koboko
Aye!
Make we wait o make we wait o
Oga Police e don dey craze o
I no get that kind money wey you dey find o
(Find o)
Officer me na just student walahi o o o
Yes yes yes o
Na wetin dey go on for our streets be this..
..Oya make Una hear am
VERSE 2
Na so so robbery dem dey full for ground
And popo's topping all the gist for town
Dem shoot one guy sef for Idumota
Police na your friend I tell you na lie
Dem say bail na free who tell you?
Na lie!
Even if you waka with ID card
Dem still fit shoot you for your head Baba
Nowhere for the streets safe for this Naija
CHORUS 2
Because if police no dey dance e o
O we e
Na money be the cause e o
O we e
I say if police no dey dance e o
O we e
Na money be the cause e o
O we e
I say if police no dey dance e o
O we e
Na money be the cause e o
O we e
And if police no dey dance e o
O we e
Na money be the cause e o
O we e
(Hey)
VERSE 3
Na politician thief pass
NEPA cease light
Now see everything fight
Nothing seems right
Let's cut the thing short
You would not believe what
The senate earning
In a whole month
36million!
Dem drink the crude oil
They blame the G-boys
Now see everything spoil
Just see commotion
If you see corruption
Dem just shoot another guy for my junction
Aye!
CHORUS 1
Make we wait o make we wait o
Oga Police e no dey shame o
50 naira where the faiba
If you no gimme' i go shoot you taya e
(Taya e)
No go think me dey joke o (joke o)
You sit down for there I no dey throw smoke o (smoke o)...
CHORUS 2
Because if police no dey dance e o
O we e
Na money be the cause e o
O we e
I say if police no dey dance e o
O we e
Na money be the cause e o
O we e
I say if police no dey dance e o
O we e
Na money be the cause e o
O we e
And if police no dey dance e o
O we e
Na money be the cause e o
O we e
*Prah*
*Na politician thief pass
NEPA cease light
Now see everything fight
Nothing seems right
Let's cut the thing short
You would not believe what
The senate is earning
In a whole month
36 million*