Song Page - Lyrify.me

Lyrify.me

Listen Bae by PUMbrown Lyrics

Genre: pop | Year: 2019

This feeling got me
Thinking say I Dey on top
Of the world
E Dey make me smile
Anytime I think about Your word
(Oh lord have mercy)
And for this reason
I don’t decide say I go stand by you
I go stand by you(you,you)
And I promise you (oh,oh)

Baby I’ll do anything for you “eh
Cut off my friends for you
I go give you the all of me
You don turn on my mumu button

Baby I’ll do anything for you “eh
Cut off my friends for you
I go give you the best of me
You don turn on my mumu button
Listen bae
From morning till night
I go Dey your place
This kind thing
Wey Dey make my feelings
To Dey go high eh
For your sake
I go tell other guys make Dem
Dey their Dey
Listen bae
I promise you say
Me no go misbehave
(Oh lord have mercy)
Listen Bae
I promise you say
Me no go misbehave

Listen bae
From morning till night
I go Dey your place
This kind thing
Wey Dey make my feelings
To Dey go high eh
For your sake
I go tell other guys make Dem
Dey their Dey
Listen bae
I promise you say
Me no go misbehave
(Oh lord have mercy)
Listen Bae
I promise you say
Me no go misbehave

My heart is beating for you
I don’t know why
Buh I keep on falling for you
Since I met you
I’ve never been so lonely
I like the way you put your
Focus on me focus on me

You say ( oh lord have mercy)

Beauty in the eyes of beholder
I need a place to lean on
You gave me your shoulder
Hold me like folder
Protect me like a soldier
Me and you together
Forever we are stronger
I’ll do anything for my lover
Anybody wey try to put asunder
Nah water go carry them go
Make I let them know
Nah water go them go (oh,oh)

Listen bae
From morning till night
I go Dey your place
This kind thing
Wey Dey make my feelings
To Dey go high eh
For your sake
I go tell other guys make Dem
Dey their Dey
Listen bae
I promise you say
Me no go misbehave
(Oh lord have mercy)
Listen Bae
I promise you say
Me no go misbehave
Listen bae
From morning till night
I go Dey your place
This kind thing
Wey Dey make my feelings
To Dey go high eh
For your sake
I go tell other guys make Dem
Dey their Dey
Listen bae
I promise you say
Me no go misbehave
(Oh lord have mercy)
Listen Bae
I promise you say
Me no go misbehave