Song Page - Lyrify.me

Lyrify.me

O Chukwu Na God by MK Tunz Lyrics

Genre: pop | Year: 2021

Mk tunz (Wetin dey sup)


Me I no dey run pass my lane
I gat Him grace upon me
Na why the strong man no fail
Tell me why you still hating


Dem wan do me make I fall down
Dem try hold me but I stand right
Na God dey do am no be man now
The boy grace strong no be China


The boy na akuzi na
Taa O Chukwu (Na God)

The boy n'eme ofuma
O na asim O Chukwu (Na God)


Small boy don dey turn high-class
Don dey turn high-class

Dem wan block
Dem wan block but Oluwa don set compass
Don set compass
Charlie me be strong man So no man fit to near canvas
U wan wear canvas
So no try do shit cus aboy dem go bulla your back
Dem go bulla your back
Dem say we jobless Mana nbata fa a na ajumu ife ana aru
Dem say the boy no go blow when I drop bars you go fear na
You go fear na