Song Page - Lyrify.me

Lyrify.me

Plenty Money by Lord VeeJay Lyrics

Genre: pop | Year: 2019

[Intro]
Give me plenty money, PLENTY MONEY
Yeah, Baba show me the way

[Verse One]
Okay I know say this life is a jungle
I’m steady tryna find my way, it can be a struggle
See me, as I dey I no want trouble
Me I just dey do my thing, make my money double

[PreChorus]
See, couple of people wan run me down
Make dem try am, dem go see say no badman fit fall me down
Ehhhhhh because

[Chorus]
Every night and day, I dey pray
I dey pray make you give me plenty money, PLENTY MONEY
Everyday papa, my mama dey pray for me so
Baba give me plenty money, plenty money
[Verse Two]
Cos Me I wanna vibe for life, see,me I wanna live my life
No matter what, laye mi, makan ma shaye ni
Yet I know say, e get some people wey go hate on me
Tell them say make dem make way for me
Cos, I no send anybody wey no dey for me, no

[PreChorus]
See, couple of people wan run me down
If dem try am, dem go see say no badman fit run me down
Ehhhhhh because

[Chorus]
Every night and day, I dey pray
I dey pray make you give me plenty money, PLENTY MONEY
Everyday papa, my mama dey pray for me so
Baba (Baba) give me plenty money, plenty money

[Bridge]
Oh, sho mi
Bless me
Give me plenty money; money wey go move economy
For example, Otedola money, ehhh
Dangote money yeah
Adeleke money; change my name to Lord VeeJay money
(Yeah yeah)
Every night and day, i dey pray

Eee Dangote money
Eee Otedola money
Whoa Adenuga money
Make dem call me Lord VeeJay money

[PreChorus]
See, couple of people wan run me down
Make dem try am, dem go see say no badman fit fall me down
Ehhhhhh because

[Chorus]
Every night and day, I dey pray
I dey pray make you give me plenty money, (oshey) PLENTY MONEY
Everyday papa, my mama dey pray for me so
Baba give me plenty money, plenty money

Oh I, oh I
Huh, chilling with Lord VeeJay, yeah
Oh I, oh I