Song Page - Lyrify.me

Lyrify.me

One For Me by Kotingo Lyrics

Genre: rb | Year: 2021

[Intro]
Oh yeah baby
Mmmm
Mmmm

[Hook]
Di-bi-di-bi-de-bi-di-de-bi-di-di-bi-de-be di-bi-de-be
Di-bi-di-bi-de-bi-di-de-bi-di-di-bi-de-be di-bi-de-be
Di-bi-di-bi-de-bi-di-de-bi-di-di-bi-de-be di-bi-de-be
Di-bi-di-bi-de-bi-di-de-bi-di-di-bi-de-be di-bi-de-be

[Verse 1]
Girl you be the, sweetest thing I don ever see for my life
Wetin I dey feel inside no be something I go fit hide
If you follow me go, I say you no get shaking
I am willing, I am able, and girl I am ready
To give you that good good loving on a daily
Trеat you like a real man suppose to
Whеn you feeling empty I go be your soul food
You dey gimme memories, memories
Wey I no fit erase oh
[Pre-Chorus]
If I keep on the low, I dey kill myself dey go
E better say make I let you know
Say everything I do, is all because of you
Say baby girl I love you so

[Chorus]
You are the one I want
The only girl I dey feel
Baby believe me
When I say you be the only one for me
You are the one I want
The only girl I dey feel
Baby believe me
When I say you be the only one for me

[Hook]
Di-bi-di-bi-de-bi-di-de-bi-di-di-bi-de-be di-bi-de-be
Di-bi-di-bi-de-bi-di-de-bi-di-di-bi-de-be di-bi-de-be

[Verse 2]
Your body na fire girl
Abeg make you take am sufri
Before somebody go wounjure
Before somebody go kpafuka
Your body na wire girl
Abeg make you take am jeje
Before somebody go wound o
Before somebody go kpeme
Inna mi heart, you got the keys
To everything, baby please
Make you no leave oh
Cause without you my life no complete oh oh