Song Page - Lyrify.me

Lyrify.me

Omo To Rewa by Eklef Lyrics

Genre: pop | Year: 2020

[Intro]
Klef e Baby, oh ay, ay
Klef, Klef, Klef e baby oh
DeRizeProduction
Brainy on the mix
Je n fi e sha aya
Me I give you love e nor tire
Ye, le, le le, le le

[Verse 1]
Jennifer ur body go killi person
Girl I like the way you shake it and impress me
Abeg give me love nor dy stress me
Je kin lo je kin lo mo ma rire
Only you only you I dey see ah
Give me love give me love nor deceiving
Je n be e dele
For my bebe
I fight karate
Touch ma babe
You dance my reggae
Take you from Naija to Abu Dhabi
I do anything just to make u happy
I fit to kpai for your case
I Kill a man for your case
Back side make me dy craze
Your loving girl no replace
With you girl I’m feeling blessed
[Chorus]
Omo to re wa
To de ra bi emi
I’m falling for you baby
Like e blanket me I gat you covered
Got you covered
Omo to re wa
To de ra bi emi
I’m falling for you baby oh
Like e blanket me I gat you covered
Got you covered x3

Lele Lele Lere

[Verse 2]
Girl I nor fit lie for you
Say I love you my dear
When you touch me
All my worries and pain disappear
Disappear oh yeah yeah yeah

Je n fi e sha aya
I love you nor tire
I give you love plenty plenty
Sho o ma ba mi dele oh
Oh my baby bebe oh
Anything for you ah ah
Say ur wish na my command
I fight for you like commando
Anything you want
Girl I do carry my love e dey go
[Chorus]
Omo to re wa
To de ra bi emi
I’m falling for you baby
Like e blanket me I gat you covered
Got you covered
Omo to re wa
To de ra bi emi
I’m falling for you baby oh
Like e blanket me I gat you covered
Got you covered x3