Song Page - Lyrify.me

Lyrify.me

Smile For Me by Ekene Lyrics

Genre: rb | Year: 2018

I try to smile with alcohol but the thing no dey epp o
E just dey make me misbehave I nearly fall comot o
I try to hang out with friends but their talk dey boring
I try to stay alone but I no fiti cope o
And then I realize say you be my weakness ooohh baby

I am glad say you be the one wey I fit smile for
I am glad say you be the girl wey make me do the things i thought I'd never do
Everything and anything
You are one in a million
You are one in a million mmmmmm
Tu tu tu tu tuu tu tu

Now I can smile better that before
Now I fit concentrate more on you
Oya make we dance you go fear my step o
And I go sing for you on a d r m f s l t titi lai lai
Now I realize say you be my weakness oooh oh baby

I am glad say you be the one wey I fit smile for
I am glad say you be the girl wey make me do the things i thought I’d never do
Everything and anything
You are one in a million
You are one in a million oooohh
I go box for you baby
Even with Anthony Joshua o
I go take a ride with you
Cos na only you I know
Ololufe uuhhhh
You are one in a million
You are one in a million girl