Song Page - Lyrify.me

Lyrify.me

Wash Wash by ELDee the Don Lyrics

Genre: pop | Year: 2012

Eldee the don, sarz on the beat, it's Trybe records, Oshe!
You see this chemical, if you use it to wash this paper, it will turn to dollars.hehehe

VERSE 1:
3k BIS? {Na Wash}
They say dem don turn am to 1-5 {Na Wash}
20kobo for phonecall? {Na Wash}
Contract line na sign say you dey ball? {Na Wash}

Me? I dont go to the mainland {Na Wash}
I stay close to banana Island {Na Wash}
Excuse me what is BRT {Na Wash}
When in the club i chill in VIP {Na Wash}

Huh, Im going to feature wyclef {Na Wash}
Jonathan dey pick my call himself {Na Wash}
Ooooh jay-z too dey ping me jor {Na Wash}
I been dey follow messi play before {Na Wash}

See me, i only fly first class {Na Wash}
Na me wey produce fimile for kas {Na Wash}
This my new gbedu na him sure pass {Na Wash}
Ask my mom i came first in every class…in every class {Na Wash}
We dey wash
Everybody's always tryna be posh
Pretending like say we dey floss
But if u really check am na wash we dey wash

We dey lie
To look better than the next we try
And everybody is a balling guy
But if u really check am na wash we dey wash

VERSE 2:
Louis vuitton {Na Wash}
Fendi gucci prada ferragamo {Na Wash}
She say her shoe na chris lobu-ton {Na Wash}
She say she no dey wear tailor lauren {Na Wash}

Ive never eaten amala {Na Wash}
Ive never tasted alomo or paraga {Na Wash}
Me? ive never taken okada {Na Wash}
Ive never ever had pure water {Na Wash}

I only wear human hair o {Na Wash}
Its from Dubai me i dont ever shop here o {Na Wash}
I have four blackberry handsets {Na Wash}
Im goin to have my wedding in seychelles {Na Wash}
Noo i dont kiss on the first date {Na Wash}
After clubbing i can't go to a guys place {Na Wash}
Without make-up i still have a fine face {Na Wash}
Im serious this is my first time nowwww {Na Wash}

We dey wash
Everybody's always tryna be posh
Pretending like say we dey floss
But if u really check am na wash we dey wash

We dey lie
To look better than the next we try
And everybody is a balling guy
But if u really check am na wash we dey wash

VERSE 3:
Fashola is a close friend {Na Wash}
Dem show my video for CNN {Na Wash}
O boy see as i dey pop rose {Na Wash}
Im a friend of aliko dangote {Na Wash}

I no dye wear one shoe twice {Na Wash}
When i dye shop i no dye ask for price {Na Wash}
I only basmati rice {Na Wash}
Barack obama dey call me for advice {Na Wash}
U see the lord sent me to you {Na Wash}
It is well just sow a seed or two {Na Wash}
The more you sow the more you reap {Na Wash}
Do more my guy dont be cheap {Na Wash}

Im a youth too i share your plight {Na Wash}
Thats why i'm here to fight for your right {Na Wash}
Vote for me and i will give you light {Na Wash}
After we win everything will be alright... Alllright!!!

We dey wash
Everybody's always tryna be posh
Pretending like say we dey floss
But if u really check am na wash we dey wash

We dey lie
To look better than the next we try
And everybody is a balling guy
But if u really check am na wash we dey wash