Song Page - Lyrify.me

Lyrify.me

You Sabi The Tin by Don Darrow Lyrics

Genre: pop | Year: 2017

VERSE 1
Port Harcourt People
I dey hail my people
Make we come together o
Make we rep the city
Only love love o
Go fit keep us together
If we love ourself o
We no go quick to surrender o
If you believe my talk, you go demo
If you support this work, you go demo
And if u scratch my back, I go demo
Me I go scratch your back, you go demo
Make you no hate your brother
One love forever
We go make impact o
January to December o



CHORUS
If you know say you dey good for anything wey you dey do o
You sabi o! You sabi the tin o! (2x)


VERSE 2
I no come to deceive you
I want make you believe you
If you waka come my city
Plenty plenty things e dey
Opportunities sef e dey
Plenty infrastructure sef e dey
Better road nko e dey
Fine fine baby o



REPEAT CHORUS